.

.
.

2 Apr 2016

[Lyrics] Meezypukka - Life Complications @meezypukka



Download song here 

Read Lyrics Below:

MEEZPUKKA
HMMMMMMMMMMM..............
CHAIRMAN EHH

GO

WH WE GO DEY SUFFER
TO GET OUR SUPER
SOME GOING HIGHER
SOME GOING LOWER

THAT WHY I WONDER
THAT WHY I PONDER
LIFE IS MISTERY SINCE THE HISTORY

SOME LIVE IN GOLDEN HOUSE EHH
SOME LIVE IN KPAKO HOUSE EHHH

SOME WITH A SILVER SPOON
SOME NO EVEN GET SPOON

CHORUS

I WANNA FLY HIGH TO THE SKY......!
I WANNA ASK THE MOST HIGH.....!

ehhhh ehhh

I WANNA FLY HIGH TO THE SKY"

-----------------------------------------------

WHY WE GO DEY KILL (kill)
WHY WE GO DEY FIGHT (fight)
WHY WE GO DEY HATE EVEN THOUGH ME AND YOU RELATE
YOU GO STILL DEY HURT ME (hurt me baby)
YOU FIT STILL DUPE ME    (dupe me bobo)
YOU GO STILL FIT SHOOT ME

LIFE IS SO WEIRDDD E EEEEE

NA SO I DEY WAKA DEY GO MY WAY
DEY DO MY THING MY THING MY WAY
COS SAY MY SUCCES IS ON THE WAY
HIGHEST HIGHEST WE GO GET DELAYED

WETIN NO KILL ME ABEG FIND YOUR WAY EEEEEEE (find ur way waka)
WETIN NO WIN ME ABEG E RUN AWAY EHHHH......eeeee

SAY I WANNA GO HIGH, I WANNA FLY TO ASK JAH WHY
SAY I WANNA ASK THE JAH WHY..WHY THIS LIFE IS SO WEIRD eeeeee

EHHHHHH..ehhhh

I WANNA FLY HIGHN TO THE SKY
I WANNA FLY HIGH HIGH HIGH HIGHHHH

I WANNA ASK THE MOST HIGH

I WANNA ASK THE MOST HIGH WETIN DEY SAPEN..

I WANNA FLY HIGH TO THE SKY EEEEE

SAY THIS MATTER DEY MAKE ME HIGH..

MEEZYPUKKA
#LIFE IS COMPLICATED.



Download song here
written by meezypukka

No comments:

Post a Comment